Nigerian Pidgin Bible
Micah 4:7
Dem don turn cripple and dem far from home, but I go make a new beginning with those wey remain, and dem go become great nation. I go rule over them on Mount Zion from that time and for ever. And you, Jerusalem, where God dey watch over him people like shepherd, una go again be capital of kingdom wey be una own.
Open Bible reader