Nigerian Pidgin Bible
Micah 4:10
Cry out, una people of Jerusalem, and feel the pain like a woman wey dey born pikin, for now una must commot for the city go live for open field. Una go need go Babylonia, but God go save una from una enemies for there.
Open Bible reader