Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Micah 2:12

But I go gather una together, all people of Israel wey remain. I go bring una together like sheep wey dey go back to fold. Like field wey dey full of sheep, una land go dey full of people again”.

Open Bible reader