Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Micah 1:5

All this go happen because people of Israel don sin and turn away from God. Who we go blame for Israel sin? Na Samaria wey be capital city! Wey dey guilty say dem dey worship idol for Judah? Na Jerusalem Itself!

Open Bible reader