Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 9:33

Wen Jisos don driv di dimon komot, di man kon bigin tok. Di pipol wey gada for di place sopraiz wel-wel and dem kon sey, "Nobodi don si dis kaind tin for Izrel bifor. “

Open Bible reader