Nigerian Pidgin Bible
Matthew 9:28
Wen Jisos don enta di haus, di tu blind men kom mit am. Den e ask dem, "Una biliv sey I fit mak una si? Dem kon ansa, "Yes, yu fit.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen Jisos don enta di haus, di tu blind men kom mit am. Den e ask dem, "Una biliv sey I fit mak una si? Dem kon ansa, "Yes, yu fit.
Open Bible reader