Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 8:9

“Mi-sef, I bi man wey get oga and I stil get sojas wey dey unda mi. If I komand won sey mak e 'Go', e go-go, if I komand anoda won sey mak e 'Kom', e go kom and if I komand my savant mak e 'Du dis tin', e go du-am. “

Open Bible reader