Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 7:21

“Nor bi evribodi wey dey kol God, 'Oga, Oga, go enta God Kindom, bot na onli di pipol wey dey du wetin my Papa for hevun wont.

Open Bible reader