Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 5:22

Bot I tel una, enibodi wey ves for en broda, God go joj am tu. Enibodi wey kos en broda, go face di konsol and enibodi wey kol pesin, 'Mumu', go-go hell fire.

Open Bible reader