Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 5:19

So enibodi wey nor du wetin God komand and dey tish odas to du as e dey du, naim go smol pas for God Kindom. Bot pesin wey obey God and tish odas to du wetin di Law tok, na big pesin e go bi for God Kindom.

Open Bible reader