Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 4:18

As Jisos dey waka for Galili wotasaid, e si tu brodas: Saimon wey dem dey kol Pita and Andru en broda, dem dey trow net insaid di riva dey kash fish.

Open Bible reader