Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 27:40

dey sey, "Yu wey sey yu go distroi di Tempol kon build am bak for tiri days, mak yu save yorsef! If yu rili bi God Pikin, mak yu kom dan from di kros! “

Open Bible reader