Nigerian Pidgin Bible
Matthew 27:17
So, wen dem don gada, Pilate ask dem, "Hu una wont mak I riliz giv una? (Jisos) Barabbas or Jisos Kraist? 18( Bikos Pilate no sey na jelosi mak dem bring Jisos Kraist kom mit am.)
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So, wen dem don gada, Pilate ask dem, "Hu una wont mak I riliz giv una? (Jisos) Barabbas or Jisos Kraist? 18( Bikos Pilate no sey na jelosi mak dem bring Jisos Kraist kom mit am.)
Open Bible reader