Nigerian Pidgin Bible
Matthew 26:47
As Jisos stil dey tok, Judas wey bi won of di disaipols, kon kom. Plenti pipol wey di prist oga dem and eldas send and wey kari gun and big stick folo am kom. 48( Naw, di pesin wey sel am, don giv dem sign sey, "Di pesin wey I go kiss, naim bi di man. Mak una arres am!")
Open Bible reader