Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 26:13

“I tel una tru wod, eniwer dem go dey prish di gospol, dem go tak dis tin wey di wuman du so tak rimemba am for di hol wold.

Open Bible reader