Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 23:13

“Bot e go bad for una wey dey tish di law and una Farisi pipol, una wey dey pritend! Una klose door mak pipol nor for fit enta God Kindom! Unasef nor go enta and una nor won mak odas enta.

Open Bible reader