Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 22:21

Dem ansa, "Na Caesar own. “Jisos kon tel dem, "Den, mak una giv Caesar wetin bi Caesar own and giv God, wetin bi God own. “

Open Bible reader