Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 21:9

Pipol wey dey go for Jisos front and dem wey dey folo am kon dey shaut, "Praiz David Pikin! Di pesin wey kom wit God name, God go bless am! Mak wi praiz God wey dey hevun! “

Open Bible reader