Nigerian Pidgin Bible
Matthew 21:45
Wen di prist oga dem and di Farisi pipol hear Jisos parabols, dem kon no sey e dey tok abaut dem.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen di prist oga dem and di Farisi pipol hear Jisos parabols, dem kon no sey e dey tok abaut dem.
Open Bible reader