Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 21:41

Dem kon ansa Jisos, "E go distroi doz evil pipol! Den e go hire di farm giv oda farmas wey go gi-am wetin bi en own, wen havest taim rish. “

Open Bible reader