Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 21:2

kon tel dem, "Mak una go di vilage wey dey una front. Una go si won donkey and en pikin wey dem tie for der. Luz dem and bring dem kon mit mi.

Open Bible reader