Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 20:23

Jisos kon tel dem, "Na tru sey una go fit drink from my cup, bot e nor dey my hand to shuz hu go sidan for my rite and left. Bot na pipol wey my Papa don shuz. “

Open Bible reader