Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 20:18

“Mak una luk, wi dey go Jerusalem and dem go sel Man Pikin giv di prist oga dem and di law tishas. Dem go sey mak dem kil-am

Open Bible reader