Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 20:13

“Di farm owna kon ansa won of dem, 'My frend, I nor du yu bad. Nor bi wetin wi agri, dem pay yu?' 14' Mak yu tak yor moni dey go. I laik giv dis last pipol di same amount wey I giv yu. 15' I nor fit yuz wetin bi my own as I laik? Or yu dey jelos bikos I dey du gud tin?'

Open Bible reader