Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 2:5

Dem kon ansa, "Na for Betlehem, wey dey Judea, jos as Profet Isaia rite sey: 6' Betlehem pipol, una wey smol pas for all di pipol wey dey rule Juda, na from among una di pesin wey go lid all my pipol for Izrel, go from kom.' “

Open Bible reader