Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 2:20

kon tel am, "Mak yu get up, kari di pikin and en mama go Izrel, bikos di pesin wey won kil-am, don die.“

Open Bible reader