Nigerian Pidgin Bible
Matthew 18:31
Wen di oda savants si wetin hapun, dem nor hapi at all, so dem kon go tel di king evritin wey hapun.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen di oda savants si wetin hapun, dem nor hapi at all, so dem kon go tel di king evritin wey hapun.
Open Bible reader