Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 17:25

Pita ansa, "Yes. “As Pita enta di haus, Jisos kon ask am, "Wetin yu tink, Saimon? Hu dey pay tax giv kings for dis wold? Na pipol for di kontri or strenjas? “

Open Bible reader