Nigerian Pidgin Bible
Matthew 17:12
And I tel una sey, dat Elija don kom, bot pipol nor no am, insted dem du-am as dem laik. Na so tu, God Pikin go sofa for dia hand.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
And I tel una sey, dat Elija don kom, bot pipol nor no am, insted dem du-am as dem laik. Na so tu, God Pikin go sofa for dia hand.
Open Bible reader