Nigerian Pidgin Bible
Matthew 15:33
Di disaipols kon ansa, "As dis pipol plenti so, wer wi go fit get fud wey go rish dem chop for dis desert?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Di disaipols kon ansa, "As dis pipol plenti so, wer wi go fit get fud wey go rish dem chop for dis desert?
Open Bible reader