Nigerian Pidgin Bible
Matthew 15:22
For der, won Kanan wuman krai kom mit am sey, "Oga, David Pikin, mak yu sori for mi! My dota nor wel, bikos dimon dey trobol am!
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
For der, won Kanan wuman krai kom mit am sey, "Oga, David Pikin, mak yu sori for mi! My dota nor wel, bikos dimon dey trobol am!
Open Bible reader