Nigerian Pidgin Bible
Matthew 15:14
Leav dem! Dem bi blind pipol wey dey show blind pipol road. If pesin wey blind dey show anoda blind pesin road, tu of dem go fal insaid gutta.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Leav dem! Dem bi blind pipol wey dey show blind pipol road. If pesin wey blind dey show anoda blind pesin road, tu of dem go fal insaid gutta.
Open Bible reader