Nigerian Pidgin Bible
Matthew 13:52
Den Jisos kom tel dem, "Enibodi wey dey tisha di law and e bi disaipol for God Kindom, go bi laik pesin wey get haus, kon bring new and old tins kom out from insaid di haus.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den Jisos kom tel dem, "Enibodi wey dey tisha di law and e bi disaipol for God Kindom, go bi laik pesin wey get haus, kon bring new and old tins kom out from insaid di haus.
Open Bible reader