Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 13:34

Jisos tok all dis tins for parabol to di pipol. Evritin wey e tel dem, na parabol e yuz.

Open Bible reader