Nigerian Pidgin Bible
Matthew 13:18
So, mak una undastand wetin di farma parabol min: 19' Wen pesin hear God wod and e nor undastand am, di devol go kom tif di wod wey dem plant for en heart, dis na di sid wey fal for road. 20' Di sid wey fal for sand wey get big-big stone, na pesin wey hear di wod kon risiv am wit joy,
Open Bible reader