Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 13:14

“Na dis tin mak wetin Profet Isaia tok hapun, 'Una go listin wel-wel, bot una nor go undastand. Una go luk wel-wel, bot una nor go si enitin, 15' Dis pipol nor go fit undastand; dem nor won hear enitin, dem klose dia eyes mak dem nor for fit si and hear wit dia ear, dia maind don blok, so dem nor go fit undastand, bot if to sey dem fit turn kom mit mi, I for heal dem.'

Open Bible reader