Nigerian Pidgin Bible
Matthew 12:34
Una, snake shildren! Haw una won tak tok gud wod, since una wiked? Na wetin ful pesin heart, naim en mout go tok.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una, snake shildren! Haw una won tak tok gud wod, since una wiked? Na wetin ful pesin heart, naim en mout go tok.
Open Bible reader