Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 11:16

Wetin I go sey dis taim pipol bi laik? Dem bi laik shildren for market wey dey hala for ish oda sey, 17' Wi blow flute for una, bot una nor gri dance, wi dey krai for awa pesin wey die, bot una nor folo us krai.'

Open Bible reader