Nigerian Pidgin Bible
Mark 4:41
Fear kash dem wel-wel and dem kon dey ask ish oda, "Hu dis man bi sef? Ivun briz and riva dey obey am!"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Fear kash dem wel-wel and dem kon dey ask ish oda, "Hu dis man bi sef? Ivun briz and riva dey obey am!"
Open Bible reader