Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 4:30

Jisos kon ask dem, "Wetin wi go tak kompare God Kindom? Wish parabol wi go fit yuz tak show as e bi? 31" E bi laik mustard sid wey bi di sid wey smol pas for di wold, wey pesin plant for groun. 32" Afta dem don plant am, e go grow kon big pas all di oda plants and en bransh go big and birds go land kon build dia nest for der."

Open Bible reader