Nigerian Pidgin Bible
Mark 4:26
Jisos kon sey, "God Kindom bi laik pesin wey skata sid for groun. 27" Di pesin go dey slip and dey wak-up day and nite, di sid kon grow kom out, ivun doh di man nor no haw e hapun. 28" As plant dey grow from groun, di bodi go first kom out, den di head go bear frut and sid go kom out from insaid. 29" Wen e ripe, di farma go kut am, bikos di taim to plok wetin e plant, don rish."
Open Bible reader