Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 4:24

Jisos kon tel dem, "Mak una dey kareful for wetin una dey hear, bikos na wetin yu yuz tak measure giv oda pipol, na-im God go tak measure for yu tu and E go add join am. 25" Bikos enibodi wey get, God go gi-am more, bot enibodi wey nor get, ivun di smol won wey e get, God go tak am from am."

Open Bible reader