Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 4:19

bot trobol for life, big eye for moni and di way dem dey run folo oda tins, go kon blok di wod and e nor go bear enitin for dia life. 20" Bot di wons wey fal for beta groun, na doz wey hear di wod kon risiv am and bear meni fruts, som bear rish tati, som sisti and som ondred."

Open Bible reader