Nigerian Pidgin Bible
Mark 4:13
Jisos kon ask dem, "Una nor undastand dis parabol? Den haw una go tak undastand eni oda parabol? 14" Na God wod di farma dey plant. 15" Som pipol bi laik di sid wey fal for road: enitaim dem hear God wod, Satan go kom tif-am from dem kwik-kwik. 16" Som bi laik di sids wey fal for wer stones and sand dey: as dem hear God wod, dem go risiv am wit hapines,
Open Bible reader