Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 15:34

Aroun tiri o' klok, Jisos kon shaut sey, "Eloi! Eloi! Lama Sabaktani?" Wey min, "My God! My God! Wetin mak Yu abandon mi?"

Open Bible reader