Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:41

E kom di ted taim kon ask dem, "Una stil dey slip? Di slip don du, bikos taim don rish! Mak una si, dem don sel Man Pikin giv sinas.

Open Bible reader