Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:34

E kon tel dem, "My heart dey heavi wel-wel laik sey I won die. So, mak una stay here dey wosh."

Open Bible reader