Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:10

Den Judas Iskarot, wey dey among Jisos disaipols, kon go mit di prist oga dem sey e won sel Jisos giv dem.

Open Bible reader