Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 12:38

Wen Jisos dey tish, e kon sey, 'Mak una dey kareful abaut di pipol wey sabi di law. Dem laik to dey waka abaut wit long klot and dem laik loud gritin for market,

Open Bible reader