Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 12:21

"Di sekon won kon mari di wuman and e nor stil get pikin bifor e die and na so e hapun for di ted won.

Open Bible reader